Edit Lyric - Lyricshot
Feature Note:
After successfully editing the lyric, we will review your submission. The review process may take up to one week.
Current Song
Amina (feat. Bayanni, Crayon & DJ Big N)
Mavins, Rema & Ayra Starr
Your Name
*
Lyric Content
*
[Intro] Vibez Mavins Tell me if you're available Me I wan link you girly oh Me I no fit dey sololo Make we run our thing on the low Amina ah Amina Say na you wey dey ginger me now Amina ah Amina Say na you wey dey ginger me now ah Tell me if you're available Me I wan link you girly oh Me I no fit dey sololo Make we run our thing on the low Amina ah Amina Say na you wey dey ginger me now Amina ah Amina Say na you wey dey ginger me now ah Big bag, big vibes, big cheques and I kon knickers I wear my Jimmy Choo, drink booze With my goons and sip on liquor Pull up in a rover So fine dem go shout Jehovah (Hey) Mm, the money I dey chase am (Hey) Ewiriwiriweriye Hey Ewiriwiriweriye Fine girl Asempete Come baby girl malo nogede S pekele spekele Why you dey from I go knack you ogede You go feel my thing inside your belle Tell me if you're available Me I wan link you girly oh Me I no fit dey sololo Make we run our thing on the low Amina ah Amina Say na you wey dey ginger me now Amina ah Amina Say na you wey dey ginger me now ah Killy me, killy me Can you fi killy me, killy me with body Ki killy ki killy Ki killy ki killy hmm egbami Accident e, accident e when you jam me I sabi vulcanizer wey go pump your tyre na me Bayanni Ekelebe don burst o Kuku kill me kuku kill me o E be you I wan chop o They wan see me Them no fit reach o Wait na wait na E be you I dey chase na chase na Girly make I hold your waist line Girly be my aka cheap Come make I chop you like Ofe nsala Your body na raise to power ten Come make I give you the shower When I pull up in the club with me guys So you know say we fresh like bow wow O girl you dey make me dey mental Shebi I dey make you dey mara Tell me if you're available Me I won't leave you girly oh Me I no fit dey sololo Make we run out thing on the low Amina ah Amina Say na you wey dey ginger me now Amina ah Amina Say na you wey dey ginger me now ah [Outro] Here we go, yeah This one goes out to the special ladies You're beautiful You're nicely made And that's facts
Minimum 10 characters required
Submit Lyric Edit
Return to Lyric Page