Edit Lyric - Lyricshot
Feature Note:
After successfully editing the lyric, we will review your submission. The review process may take up to one week.
Current Song
Abule
Patoranking
Your Name
*
Lyric Content
*
Hold 'em tight Hold 'em jeje (Go) This is another story oh, from my one Make I tell you wetin happen for Abule 'Bout this big party inside my Abule I went there with my bestfriend Kunle Kunle dey there with him gyalfriend Shile Ghetto gyals them dey like Takasufe So many pretty gyals dey inside my mule I just dey wonder say, which kind party eh Everyting yapa, everyting dey Ah, oshe I get many gyals, wey them dey come from Mowe AJ boys, them dey like to throw away Omo se gobe We just havin' fun We wan' carry on Crazy gyals like Meg Thee Stallion But my girlfriend dey here dey turn me on That's why I hold 'em tight Hold 'em jeje (Go) Hold 'em tight Hold 'em jeje (Go) That's why I hold 'em tight Hold 'em jeje (Go) Hold 'em tight Hold 'em jeje (Go) Go Go Go Go Omoge whine am, you can do better Sweet gbedu from Ebute Metta All the way, to Niger Delta Na we get 'em Plenty ololo Gyal'em nuff, oh ogologo I just want sharply take one photo Before the Baba them tell us to go Ah, oshe I get many gyals, wey them dey come from Mowe AJ boys, them dey like to throw away Omo se gobe We just havin' fun We wan' carry on Crazy gyals like Meg Thee Stallion But my girlfriend dey here dey turn me on That's why I hold 'em tight Hold 'em jeje (Go) Hold 'em tight Hold 'em jeje (Go) That's why I hold 'em tight Hold 'em jeje (Go) Hold 'em tight Hold 'em jeje (Go) Go Go Go Go Go Go Go Go Go
Minimum 10 characters required
Submit Lyric Edit
Return to Lyric Page