Edit Lyric - Lyricshot
Feature Note:
After successfully editing the lyric, we will review your submission. The review process may take up to one week.
Current Song
ACL
Blaqbonez
Your Name
*
Lyric Content
*
So, don't worry about it, it's cool Don't worry about it, it's cool Don't worry about it, uh Look, hm, yeah Boys they know I'm the blueprint, they wanna be me, so I hear But them no fit be me, them no get flavour, N'abania Make dem no tear their ACL 'cause they wan flow like Blaq Failed rappers turning to internet gangsters, hm Anti-World? (Tch) More like anti-success, hm Dem no get motion, maybe they need a wheelchair No fit tell their guy the truth, they gats suck dick for lil' stipend Where dem go sleep tonight, if they tell oga say that shit is ass I been pulling strings, make the machine work for me Whenever I need PR, they be like my employees So much delulu think he's a king, but he's a pawn I make a move, watch how his mouth go start to run Account fat like Eden Hazard, oh, dem sabi my parole She still dey get flashback, so hit flash, summer time, I splash on that ho I dey on heat, gbedu na back to back oh, hm, yeah Straight raw, we no dey add tobacco, huh When I come out so rock, I'm like Dwayne Johnson, presidential, huh Rollie presidential, huh, nigga I'm monumental, huh Who them, what? Who them be? Niggas inconsequential, huh Just a bunch of wack niggas wey drop out for kindergarten, huh (Huh) Boys they know I'm the blueprint, they wanna be me, so I hear (So I hear, ah) But them no fit be me, them no get flavour, N'abania (N'abania, ah) Make dem no tear their ACL 'cause they wan flow like Blaq (Blaq, ah) Failed rappers turning to internet gangsters, hm (Ah) Anti-World? (Tch) More like anti-success, hm (Uh) Dem no get motion, maybe they need a wheelchair (Maybe they need) No fit tell their guy the truth, they gats suck dick for lil' stipend Where dem go sleep tonight, if they tell oga say that shit is ass All that agriculture wey dey give boys confidence, go soon off Dem dey gas am to rap with me, the machine go soon knock (Who dey gas them?) Make he dey do him highlife dey go Make he dey sing high notes, Wande Coal Make he dey suck all dick, olosho Anywhere belle face, e dey go Raise am, hm, raise am, raise am Shit, the machine is faulty (Ah) E go need quick recovery (Huh) Person wey go soon turn fifty, uh Used to be him, Bobrisky Now e don cast, he's finished Everyday all about Blaq, he's tweeting Anywhere wey clout dey, you see him Old man (Huh, hm, yeah) All you really want is greeting Person go think say e dey co-sign them You just wan ride their wave End of the month, Elon Musk go pay Talk anything wey go cause gobe Wait, another Dog Eat Dog? Put that shit inside the— Boys they know I'm the blueprint, they wanna be me, so I hear (Put am inside of the bag joor) But them no fit be me, them no get flavour, N'abania (Boom, boom) Make dem no tear their ACL 'cause they wan flow like Blaq ('Cause they wan flow like Blaq, ah) Failed rappers turning to Internet gangsters (Turning to) Anti-World? (Tch) More like anti-success (Huh) Dem no get motion, maybe they need a wheelchair (Maybe they need) No fit tell their guy the truth, they gats suck dick for lil' stipend (Maybe they need it) Where dem go sleep tonight, if they tell oga say that shit is ass (Suck) No days off, no days off, no days off, no days off Yeah, huh He sendin' DMs before eight in the morning, it's giving obsessed He loves me, hates me, wanna kill me, it's giving unstable Remember the addy I sent? Was Yaba Left, I was tryna help you If you text me before you talk to God, then I'm your religion If it was 2019, I'd be posting some memes and shit, hm, yeah But I had to grow up, be an OG and shit Leave some things for the kids and shit, let it all speak and shit (Tch) The wrinkles on your head should tell you where I'm really going with this Credit where credit is due (Huh), thank you (Arigato) Cause you showed me who I didn't wanna be and shit Charlie Constantino, Maison Margiela, I'm out in the front row I stay fly like a pilot, your belly look like you swallowed a stylist I'm still numero uno, expensive is what the lifestyle is No go tear ACL trying this type shit
Minimum 10 characters required
Submit Lyric Edit
Return to Lyric Page