Edit Lyric - Lyricshot
Feature Note:
After successfully editing the lyric, we will review your submission. The review process may take up to one week.
Current Song
Nobody (Hausa Boys Rap Remix)
DJ Neptune, Joeboy, DJ Ab & Magnito
Your Name
*
Lyric Content
*
(Tune in to the king of sounds and blues) Greatness DJ Neptune Joeboy pon deck Nkàn to ba fé, lo ma get sè kó ma lò bè (A wó) Body on check check check Atarò dò òmò you dey pepper dem a ah Toyin tomato causing gobé o Lepa jó pé pé ré pé jo wo ma sé me le sé ye I don't wanna hear say I don't wanna hear say you dey with another man The wey your body rotate I no go like am if I see you with another man I don't wanna hear say I don't wanna hear say you dey with another man The wey your body rotate I don't wanna see you with Nobody, nobody, nobody, nobody, nobody, nobody, no Don't wanna see you with Nobody, nobody, nobody, nobody, nobody, nobody, no (It's your boy Eazi) (Zagadat) Baby this your body no be here I tell you say you fine you no dey hear Me I no be dun di, dun di I see you with di Soji, Soji Anyway me I no go care (Na only you I dey want I swear) So don't waste time baby mà rò sé o ye Cos E be you I want, E be you I dey want o I go prove my love, I go risk it all o, a a a I don't wanna hear say I don't wanna hear say you dey with another man The wey your body rotate I no go like am if I see you with another man I don't wanna hear say I don't wanna hear say you dey with another man The wey your body rotate I don't wanna see you with Nobody, nobody, nobody, nobody, nobody, nobody, no Don't wanna see you with Nobody, nobody, nobody, nobody, nobody, nobody, no Baddest (Joe joe joe boy pon deck) DJ Neptune, hit me! (The best of magic) Sounds of Neptune
Minimum 10 characters required
Submit Lyric Edit
Return to Lyric Page