Edit Lyric - Lyricshot
Feature Note:
After successfully editing the lyric, we will review your submission. The review process may take up to one week.
Current Song
Jara (feat. Magixx & DJ Big N)
Mavins, Bayanni & Don Jazzy
Your Name
*
Lyric Content
*
Them be hating See them be gossiping at my back so long Father save me Take me Them see the small boy doing all the big things Now they wanna pull me down, yeah But I'm still around, yeah And e dey shock their mind Calling me ojuju calabar, yeah, yeah Then I call my back up, yeah I see all of them wan back off (Oh no) Say when I call my back up, yeah I see all of them wan back off (Oh no) Oluwa ba mi soro, yeah Say I go soon dey turn up (Oh no) Say make I just dey lock up I no fit **** up Make I leave them make them dey for koro (Uh yeah) Jara, jara jara jara jara All the things you don bless me with (Na jara) Any other thing wey you add (Na jara) Jara, jara jara jara jara All the things you don bless me with (Na jara) Any other thing wey you add (Na jara) Omo Shey you no dey look face Too much money for my suitcase Plenty kele dey for my case Dem dey line up 'cause they wan taste Who goes there? Yes who goes there? Shey you dey whine me You no get fear I no know why I dey for this track o Oya come sing make I go back o See all these people never, never see the picture Inna my dark times, tryna get it figured Shebi them say me no get future But now they pay 10 milli for a feature Now they say that I'm the man 'cause I buss up the scene Call up that girl make she wine up the thing She, no get password but I still put my pin You know me no send vagabond So me call my backup eh I see all of them wan catch up oh no Me I dey run marathon eh Dem no dey my set I'm far gone oh no Oluwa ba mi soro, eh Say I go soon dey turn up oh no Na baba dey my back I no fit **** up Dem bin no send me When I dey for koro They tell me that Jara, jara jara jara jara All the things you don bless me with (Na jara) Any other thing wey you add (Na jara) Jara, jara jara jara jara All the things you don bless me with (Na jara) Any other thing wey you add (Na jara) Gradually dem dey run Say dem dey run away Gradually dem dey run Say dem dey run away Gradually dem dey run Say dem dey run away Gradually dem dey run Say dem dey run away What you thankful for (Jara) You got the blessings coming your way (Jara) Double double (Ja, ja, ja jara) Here we go now That's why I say When you're big You're big abeg (Jara)
Minimum 10 characters required
Submit Lyric Edit
Return to Lyric Page