Edit Lyric - Lyricshot
Feature Note:
After successfully editing the lyric, we will review your submission. The review process may take up to one week.
Current Song
YAYO
Rema
Your Name
*
Lyric Content
*
P Anoti anoti anoti Forget e forget e fugazi Land for pinnock cost me a Richard Millie That same week I cop me a new car key All the gyal dem love oh what a feeling I am shining neck and my wrist icy Water no get enemy but they hating on my water fiji Early morn early mo-morning I dey bomb I dey cash out on a norm I give all glory to God I dey on soft rocking Alexander Wang I dey kpolo I dey ball Day and night we having fun Hippy yayo hippy yaya hippy yayayo All my guys we stay steady high o Mix the ganja with tobacco Too many motor for my yard o I dey find how I go pack am o Money yakpa for my bank o How to make money is all I know Omo I wan pa won I get too many hits I get jamo Izz going izz going can’t you see izz going Omo I dey do gra gra like showkey I no dey gree for anybody I be trouble maker I dey worry I no dey tell anybody sorry yay I dey give close marking I dey run everything on a lowkey I get one baddie wey sabi the the sabili the sability I get too many facility Diamond only in highest purity Shamayan all night then wake up and repeat Sapa no been let me sleep now I dey on litty Early morn early mo-morning I dey bomb I dey cash out on a norm I give all glory to God I dey on soft rocking Alexander Wang I dey kpolo I dey ball Day and night we having fun Hippy yayo hippy yaya hippy yayayo All my guys we stay steady high o Mix the ganja with tobacco Too many motor for my yard o I dey find how I go pack am o Money yakpa for my bank o How to make money is all I know Hippy yayo hippy yaya hippy yayayo All my guys we stay steady high o Mix the ganja with tobacco Too many motor for my yard o I dey find how I go pack am o Money yakpa for my bank o How to make money is all I know
Minimum 10 characters required
Submit Lyric Edit
Return to Lyric Page