Edit Lyric - Lyricshot
Feature Note:
After successfully editing the lyric, we will review your submission. The review process may take up to one week.
Current Song
IDK (feat. Zlatan)
Wizkid
Your Name
*
Lyric Content
*
Eledumare na hin dey ginger me nicely Ojodi ko ye so On baba, se ko se ko E bad or e good, we dey pray more Tough times don't last but tough people do, we go stand tall Eyes red like we jogor Puff, pass for the pain, yeah e'ja lor I really wanna know your interest Money dey for my mind, I'm in business Many time dem try play my intellect And you know my shotta, man ah big the rest When you ready make you take the shot And you know wetin go happen, make we ginger next Sound, sound Ah ah ahn And I know dem how feel tonight I know man I wan dey tonight Wan make ya feel alright Ah ah ahn Call my people make we dey tonight Make we fall in, make we lo li li Wan make ya feel alright Oh ah yeah oh I no mind how e be tonight No apologies tonight Wan make ya feel alright Ah ah ahn Holla all my Gs tonight Sometimes naso e be sometimes Ah Ibile B'osu oluwa ni shola Aiye t'o dun, eba won ni mo se ni pola Aiye baje pelu VVS K'oma da fun bend down select ni TBS She tell me say she go leave if the love lonely till morning Relationship wey money no dey, e go later boring E go later sour, e go later scatter She go serve you breakfast on a bigger platter I say that's why I pray every night and day That I get paid so I can slay Life show me pepper, many things I can't say Chance ti m'ori, m'ode take advantage Had no choice so I paid the price My agege bread, me I turn to slice All the dirty for my life, me I sanitize Moni shoe get size, better realize, better realize oh Ah ah ahn And I know dem how feel tonight I know man I wan dey tonight Wan make ya feel alright Ah ah ahn Call my people make we dey tonight Make we fall in, make we lo li li Everybody falling, others just falling Big bad everyday calling E don tey, now e don turn kinch Top feeling yeah my brother trust me E don turn king, everyday balling I no dey mind wetin comes to me Ni Ojuelegba Shitta, I dey with my people dey ginger Any sound dey burst up the speakers Eledumare na hin dey ginger me nicely Ojodi ko ye so On baba, se ko se ko E bad or e good, we dey pray more Tough times don't last but tough people do, we go stand tall Eyes red like we jogor Puff, pass for the pain, yeah e'ja lor
Minimum 10 characters required
Submit Lyric Edit
Return to Lyric Page