Edit Lyric - Lyricshot
Feature Note:
After successfully editing the lyric, we will review your submission. The review process may take up to one week.
Current Song
Big Fish
Adekunle Gold
Your Name
*
Lyric Content
*
You know I came into the game since 24 Ogo wey dem never see before make or break and I made my decision Ni mo gbe were wole New dispensation Fam, One time I go Dubai Bought a fake rolly Tryna fit in Now I no dey wear panda A different story nine years later When I enter Aya won ja When I dey for traffic sharing my cd From Ipaja to Ikeja Jesu I don see a lot a lot (ahn ahn) O mo’na ti mo cover Shut it down from LA to Minnesota See e no easy mo kan stubborn ni Gara Ahead ahead only forward backward never I don’t wanna go I don’t wanna go don’t wanna go back to poverty Oghene Do Oghene do do make it passover me Na Pesin wey don suffer can tell Thank Godi say water full my well Apada sa’buru ma je kin ri baba Small fish finally d’eja nla Oun ti maaje ni mo wa lo baba Ma je n pada pade monster don’t touch my stash i don’t play mo kala o Gentle baby ni mi mi o raye gangster Old money New Money All money na money Kowope ko kan mi Adura mommy mi lon so mi eri Tabbat yada f’awon to fe kin soda Nothing do me I’m fine Make nobody tell me say I don’t really deserve I prayed for this all my life High society shit I’m living go good life My buggati just arrived I work for my shit mi o gbowo Bourdilon Owo mi fun fun nene Ole lo b’omo je My hustle clean Ya know! I don’t wanna go I don’t wanna go don’t wanna go back to poverty Oghene Do Oghene do do make it passover me Na Pesin wey don suffer can tell Thank Godi say water full my well Apada sa’buru ma je kin ri baba Small fish finally d’eja nla
Minimum 10 characters required
Submit Lyric Edit
Return to Lyric Page