Edit Lyric - Lyricshot
Feature Note:
After successfully editing the lyric, we will review your submission. The review process may take up to one week.
Current Song
Side Chick
Kizz Daniel, DJ Big N, Yemi Alade & Young Jonn
Your Name
*
Lyric Content
*
Try to be cool Try to be nice And try to focus It’s another one Vado DJ Big N When you are big you are big abeg Put it down on me Put it down tan tan tan Your body tantanana E dey risky But your body Coca-Cola I want to give bacpanana Anytime that you call I go sharply come over Me I no go think am twice Omotena tena tena tena tena tena tena tena tena tena If my woman catch us E no go nice E no go If my woman catch us E no go nice E no go Give me love Give me love Play it all on me No mind if you don’t mind Make I do the do on code You got the things that I like I got the things that you want Mе I no send If your girl dey back I just to wan chop clean mouth If my woman catch us E no go nicе E no go If my woman catch us E no go nice E no go Jiggy! Wetin you find go sokoto E dey for my sokoto And I know you think I’m a Casanova Wanbi shey you no like fashionova Lotori mi loje gbese eh Sempe And you no I like to play play Vado gbemi trabaye Dollar dollar Beni le If my woman catch us E no go nice E no go If my woman catch us E no go nice E no go Oh my baby I’m available Baby no dey I go dey for you Put it down on me Put it tantantantan Oh my baby, I’m for you Oh my I’m for you o
Minimum 10 characters required
Submit Lyric Edit
Return to Lyric Page