Edit Lyric - Lyricshot
Feature Note:
After successfully editing the lyric, we will review your submission. The review process may take up to one week.
Current Song
Akachi
AGADA
Your Name
*
Lyric Content
*
Anamekele Almighty Wey dey give the sun for the summer Everyday we double the numbers You know say the money important God e go punish poverty Gan Na who getty money be Oga If you never get coolu temper Konipe the money go enter I know say you no fit wait And e dey make you, dey para I no go leave you for yawa Make you no dull the fire Many dey wey no see way To be alive seff na jara Our stew no go sour But nobody get the power Akachi Akachi wey be talk and do Human being no fit stand for you Steady blessing the things i do Akachi Akachi wey dey guide my moves Dem no fit use me chop asun No one can do the things you do Nobody go answer Bet am Everyday we fight for Better Na me be write off Check am now Everyday na new bag Na why I Dey steady dey thank God o Take me high like a pilot o Standing firm in my air force o But e no happen overnight I know say you no fit wait And e dey make you, dey para I no go leave you for yawa Make you no dull the fire Many dey wey no see way To be alive seff na jara Our stew no go sour But nobody get the power Akachi Akachi wey be talk and do Human being no fit stand for you Steady blessing the things i do Akachi Akachi wey dey guide my moves Dem no fit use me chop asun No one can do the things you do
Minimum 10 characters required
Submit Lyric Edit
Return to Lyric Page