Feature Note: After successfully editing the lyric, we will review your submission. The review process may take up to one week.

Current Song

Life 4
OGC

Current Lyrics

E been no funny I no holy Shey you don see? Ogcmaraji for here Agege Sulurele Agege Port harcourt boy like me Nothing wey I never do for the money I go agege, I go surulere I go southy, but I no carry AK I no plan for this, so I keep it moving I was born for this, I was made for this I know somebody, that will die for me I was just joking, them go betray me Them go gumbody oh, when they see you popping Life do me 1 thing or 2 Do me 2 things or 3 Do me 3 things or 4 Do me 4 things or 5 oh Do me 5 things or 6 Do me 6 things or 7 Do me 7 things or 8 Do me 8 things or 9 oh Do me 9 things or 10 I no wan beg for bread I dey run things, I dey find peace , I dey sleep for hotel oh If you notice, I no holy I dey use common sense oh My papa no pamper me if you ask am him sef go confess I go agege, I go surulere I go southy , but I no carry AK I no plan for this, so I keep it moving I was born for this, I was made for this I know somebody, that will die for me I was just joking, them go betray me Them go gumbody oh, when they see you popping I go Malay but I no sell kidney Life do me 1 thing or 2 Do me 2 things or 3 Do me 3 things or 4 Do me 4 things or 5 Do me 5 things or 6 Do me 6 things or 7 Do me 7 things or 8 Do me 8 things or 9 oh Do me 9 things or 10 I no wan beg for bread I dey run things, I dey find peace, I dey sleep for hotel If you notice, I no holy, I dey use common sense My papa no pamper me if you ask am him sef go confess oh
Minimum 10 characters required
Cancel