🎵
POE

POE

Ruger

Lyrics
(Ob', Obah)
(What dem ah say?)
Mm-mm, mmm (ye-ye)
(Run)
(Mm, mm, oh-no, oh-no-no)
(No-no, no)
(Olo-lo-lo-lo, lo-lo-lo)
(Olo-lo-lo-lo, lo-lo-lo)
(Ye-ye)

Tunbo tunbo, gbaskelebe, which one I go chose? Ah
Just wan nenepo ('po)
K'oma fimi denge pose (pose)
I say, make you dance with me, make you no go dey jonze
I swear, you dey poe
You no know as e dey go, ah

Tunbo tunbo, gbaskelebe, which one I go chose?
Just wan nenepo
K'oma fimi denge pose, ah
I say, make you dance with me, make you no go dey jonze
Ah, I swear, you dey poe
You no know as e dey go (ye-ye)

(Mm-mm)
Baddie with due respect
Broda wey dey knack you no get sense (no get sense)
'Cause he never jam you to full extent (to full extent)
See, you never experience full wetness (full wetness)
But mind you, I'm God sent
Baby, I go need your full consent (full consent)
Show your ID, I dey avoid government
I'm a good citizen of this continent (I'm a good citizen of this continent)

Arise, O Compa'
Sun momi, turn your back oh, back oh (ye)
Na back to back to back oh
E reach morning, pack your bag oh
No take my polo, ma ko oh
Carry and return am back oh
Come take another round oh (ye-ye)
Back oh, back oh

Tunbo tunbo, gbaskelebe, which one I go chose? Ah
Just wan nenepo ('po)
K'oma fimi denge pose (pose)
I say, make you dance with me, make you no go dey jonze
I swear, you dey poe
You no know as e dey go, ah

Tunbo tunbo, gbaskelebe, I no fit see you spit kelebe
You too soft like fresh Agege
You too hot, you need abebe
Yansh be like Sandra Benede
I no fit weigh the size, o meh-meh
You get OnlyFans? Make I check
And, my favorite part, na twe-twe

Ani mo l'omo l'America na
Her papa na commodore
She like when I'm in control oh-hh
Motun wa l'omo ni Ikate na
The girl name na Modina
You know she like money gan oh-hh

Which one I go chose? Ah (chose)
Just wan nenepo ('po)
You sha know as e dey go?
Are you gonna dance with me, oh baby? Make I know?
Before I start to throw, my money on you oh (oh-oh)

Tunbo tunbo, gbaskelebe, I no fit see you spit kelebe
You too soft like fresh Agege
You too hot, you need abebe
Yansh be like Sandra Benede
I no fit weigh the size, o meh-meh
You get OnlyFans? Make I check
And, my favorite part, na twe-twe (ye-ye)

(Ye-ye)