Lyrics
"Say na me God send to take my people out of poverty
Poverty
E no easy but he always pour his blessings over me
Uhhh over me
Dem tell me say na lie
Say money no be life
They selling peace of mind
I no buy their market
If you can see my mind
Na money dey inside
I've been a G from time
I no need advice
And I no need permission
Dem no fit change my mission
Cos where I'm coming from
E no chim
Say na me God send to take my people out of poverty

As I dey learn my lesson (hmmm)
I Dey count my blessing (hmmm)
As the money no fit belle full that's why I'm asking for more
I dey put my grind on repeat
Do it for my guys on the street
No be all wey hustle legit
Some of us dey find am for street
But e no easy
E no easy for nobody
I for like to say no worry my guy
But no worry na lie
I no fit think am twice
Cos when I look back in time
I can't go back walahi no...

Uhhh over me"