E been no funny
I no holy
Shey you don see?
Ogcmaraji for here
Agege
Sulurele
Agege
Port harcourt boy like me
Nothing wey I never do for the money
I go agege, I go surulere
I go southy, but I no carry AK
I no plan for this, so I keep it moving
I was born for this, I was made for this
I know somebody, that will die for me
I was just joking, them go betray me
Them go gumbody oh, when they see you popping
Life do me 1 thing or 2
Do me 2 things or 3
Do me 3 things or 4
Do me 4 things or 5 oh
Do me 5 things or 6
Do me 6 things or 7
Do me 7 things or 8
Do me 8 things or 9 oh
Do me 9 things or 10
I no wan beg for bread
I dey run things, I dey find peace , I dey sleep for hotel oh
If you notice, I no holy
I dey use common sense oh
My papa no pamper me if you ask am him sef go confess
I go agege, I go surulere
I go southy , but I no carry AK
I no plan for this, so I keep it moving
I was born for this, I was made for this
I know somebody, that will die for me
I was just joking, them go betray me
Them go gumbody oh, when they see you popping
I go Malay but I no sell kidney
Life do me 1 thing or 2
Do me 2 things or 3
Do me 3 things or 4
Do me 4 things or 5
Do me 5 things or 6
Do me 6 things or 7
Do me 7 things or 8
Do me 8 things or 9 oh
Do me 9 things or 10
I no wan beg for bread
I dey run things, I dey find peace, I dey sleep for hotel
If you notice, I no holy, I dey use common sense
My papa no pamper me if you ask am him sef go confess oh